Hotkid โ Ozana
Hotkid Ozana mp3 download (song)
Hotkid seems to be a new name from the stable of Dr. Dolor Entertainment which is the record label behind Teni and responsible for her shut to limelight coupled with talent.
Dr. Dolor Entertainment brings up another wonder kid whose stage name is HotKid.
And here we have a new single from him titled ‘Ozana’.
‘Ozana’ is the track about him talking about his changing status as a blown artiste.
Quotable Lyrics
I tell you back in the days
When me dey bute (Metta)
The Niggas wey dey oo
Dem no dey follow me play (never)
Folake So fo mi kpe
HotKid please dey go your way (later)
Now we hustle for pay oo
Now the hustle don dey pay (Iye)
So I be like O mama
Mum see your boy don dey global now
We dey go far now
See the kind place we dey shut down now
We started from instagram
Take a look at me now I’m a superstar
We dey go far now
See the kind place we dey shut down now
Ye, so I be likeChorus
Ozana Ozana Ozana
Mama your boy don dey go far
Ozana Ozana Ozana
Mama your boy don dey kill shows
Ozana Ozana Ozana
Mama your boy don dey shut down
Ozana Ozana OzanaVerse 2
Ewon be o la ba mi de
Dem won dey follow me dey (Alaye dey your dey)
When the boy never make am oo
Dem say my mouth be like ote
Mo ti monkpe ma korede
Say blessing go still come my way
Now we ch****
I just dey count my blessings
So I be like O mama
Mum see your boy don dey global now
We dey go far now
See the kind place we dey shut down now
We started from instagram
Take a look at me now I’m a superstar
We dey go far now
See the kind place we dey shut down now
Ye, so I be likeChorus (Repeat)
Artist(s): | HotKid |
Song Name: | Ozana || [IntoNaija.com] |
RunTime: | 3:08 |
Category: | Music |
No. of Downloads: | 24284 |
File Type: | audio/mpeg |
Audio size: | 3.8 MB |
Sample Rate: | 44100 |
Bit Rate: | 160 kBit/s |
1000% okay.
aje ??????????
Oh really love this song
Same here
What a banger.. So much love diz song that I play it repeatedly!!!
Same here
so much love this song
I love this song
I love this music too much
Make Brain well
it a nice song am your fance hotkid, i am also a musician i need a signal
I really love this one. Bless you